in

ALLEGEDLY: Pidgin post – wife when thief husband, Dem say Her Friend Don thief husband wey she thief.

You collect your friend husband and you begin use am do pepper dem because you think say you too fine?Some women no dey hear word!.CONTINUE FULL READING>>>>>

Dem say KWAM1 (Oko wa) don bone him new wife Emmanuella because the babe own too much…You ‘collect’ person husband but you no go let am drink water put cup down……..The house when you pursue person pack enter when dey peaceful you turn am to where the heat wey dey fit cook amala and ewedu soup,add gbegiri and goatmeat sauce join ….

Man wey dey find you go promise you heaven on earth but if you no bring anything to the table, wen e chop belle ful, e go waka….

Everything inside this tori na allegedly oooooh….no be my mouth una go hear say fine face no dey trap OKO wa..

Well, Oko wa don get replacement now now because that one wahala no too much like the person wen thief am

Una well done!.CONTINUE FULL READING>>>>>

Written by emzy

Gist: Our parents find it difficult to manage us because of our dressing –WanniXHandi

JUST-IN: Sanwo-Olu, Bamidele others felicitate Marie Fatayi-Williams at 70